Find us on Facebook

- Advertisement -
EntertainmentMusic and Lyrics

Wizkid Made in Lagos Full Album Lyrics

Wizkid Made in Lagos Full Album Lyrics The wait is finally over - Download and listen to Wizkid Made in Lagos Album

Made in Lagos Full Album Lyrics – Made in Lagos is the fourth studio (and second major label) album by Nigerian singer Wizkid. It was released on October 30, 2020, and features guest appearances from British artists Skepta and Ella Mai, American R&B singer H.E.R., Jamaican artists Projexx and Damian Marley, and Nigerian artists Burna Boy, Tems, Tay Iwar and Terri

Track 1 – Reckless Lyrics

Dem inna, inna, inna, inna, inna, inna (no lie)
I know sey dem go pray on my downfall
I’m still a winner, winner, winner, winner, winner (spiritual)
Me never let them play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na
Don’t know why they pray on my downfall
But we nah dem go play on my banjo, never

I got a reason I got so much to give
Showered in blessings, now my cup’s runnin’ over
I no dey give a man, more than what he deserve
‘Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
My baby tellin’ me to pose for the media
I rather believe I go tour Malaysia
Melody sweet but you know sey man so G’d up, yeah
That’s why the girls dem follow the leader

Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, Starboy makin’ moves, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice
Oh my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me o
I dey go collect wetin baba God dey destined for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Oh Lord)

Dem inna, inna, inna, inna, inna (spiritual)
I know sey dem go pray on my downfall
I’m still a winner, winner, winner, winner, winner
Me never let dem play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na
Don’t know why dem pray on my downfall (oh yeah)
But we nah dem go play on my banjo, never

Excuse me ma
No be my fault sey the girls no wan free me now (yeah)
And you don’t wanna get no passa with my G’s, you know
Say me know they do the talking ’bout my P’s, you know
Yeah that Starboy flex, take it easy now
Summer body but your thing isn’t seasonal
Shape like a bottle, rub it like a genie style, uh
Got me thinkin’ I wanna please you, ma
Bad gyal take your stress away

Got so many blessings, I dey count all night (oh Lord)
Yeah, Starboy makin’ moves, no man take my shine (oh Lord)
And if I tell you all the days I had to sacrifice
Oh my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me
I dey go collect wetin baba God dey destined for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night

Yo, dem try, but they never scared nobody, yeah
Badman like me, never fear nobody
When you play my riddim, omoge, sumo mi (oh yeah)
This jam, make you wanna free your body
Come like sey, me no go give you worries (oh)
Gyals dem never give me bad energy
All these TLC, I got ’em creepin’ on me
Oh yeah, I no go worry ’bout jealousy

My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby ke fun me gan, ’til the mornin’
O se gan, o se gan
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad, o bad o
My baby se fun me gan ’til the mornin’, oh whoa-whoa
Oh whoa, yeah

Read also Davido vs Wizkid Album – A Better Time Made in Lagos

Track 2 – Ginger ft Burna Boy Lyrics

If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like bolo

Ma ba o je bi jollof
Come make I
Come make I show you my kponono
No dey do like bolo
Oh yeah

Yeah yeah
Make I rub, make I love, make I rub
Make I touch up pon it
Make I rub around it
Say like a lotion
Imma rub imma rub
Imma rub upon it
Like fine wine, say you sweet when you whine it
Me I no fit leavе when you whine it
As long as you we go dеy
Omo na me go pay
(Yeah)
We go dey, We go dey
We go dey nice
If we enter the place I go dey nice
I go freaky freaky freaky
I go rewind
Say na me go be the DJ
Omo feel nice ooo
Say my party no dey stop til the daylight
Before you run go dey shayo
Make you think twice
If smoke you wan smoke say we dey tight
Omo ma lo go
Say we live nice
Yeah yeah

If you want make i ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like bolo

If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba’e je bi jollof
Come make I
No dey do like bolo
Oh yeah yeah

If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo

If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba’e je bi jollof
Come make I
Come make I show you my kponono
No dey do like bolo

If you want make I ginger
Give me the kokoro
Ma ko je bi ogbono
Ma bo je bi jollof
Tell me what I cannot do for your love
Olopa go carry all of us

 

Track 3 – Longtime ft Skepta Lyrics

Yeah

I met her on the high street, she too sweet
I said, “What’s good?”, She told me, “You’ll see”
Said she livin’ life like a movie
I said, come and teach me, you know I got the school fees
Ready or not, mandem with a few G’s
So where your friends at? I’m tryna get higher got the jetpack
Smile on my face when she text back
Said she don’t wanna play games, I respect that
No lies, man I’m tellin’ you the truth
Everyting mad when I pull up with the goons
Cîroc boys with ain’t fuckin’ with the Goose
Big racks, that’s money out the roof
White tee, black hoodie
You see the source, big swag, bankuli’
Speak up, who’s hatin’? What’s goodie?
I’ve been the boss, Starboy chat to me (yeah)

She say badman, you make me feel so fine
Fine, fine
Every likkle whine, seen a perfect whine, whine, whine
Nobody fine pass you tonight, night, night
Say na me and you go dey ’til we get no time o, time, time

Balance it up, whoa, whoa
Oh my oh baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Whoa, yeah

See the love wey I get for you, pass any money
Pass any money
She tell me na me way dey make dey happy dey soji o
Whoa-whoa, whoa, whoa
Any amount for my babe, I’ma run it, I’ma run it, yeah
No love wey pass this kind of mine so

Omoge mi, gyal I’m tempted to touch
‘Til the mornin’ make I know
Say make me we let the neighbors know
Say make me we let the neighbors know
Omoge mi, jowo je ka ma lo
‘Til the mornin’ make I know
Say make me we let the neighbors know
Say make me we let the neighbors know
Know, yeah

She say badman, you make me feel so fine
Fine, fine
Every likkle whine, seen a perfect whine, whine, whine
Nobody fine pass you tonight, night, night
Say na me and you go dey ’til we get no time o, time, time

Balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up
Whoa, yeah

Omo to wu mi, ni ma fe
Omo to wu mi, ni ma fe
Omo to wu mi, ni ma fe
Omo to wu mi, ni ma fe

Say my love, say na guarantee (yeah)
Make dem talk say na jealousy (yeah)
We go dey together, guarantee (yeah)
Say we go play the movie, Tarantino (yeah)
Make dem talk say na jealousy (yeah)
Say my love, say na guarantee (yeah)
I never play you, say na guarantee o (yeah)
(Say, yeah, yeah)
(I go love you, yeah, yeah)

She say badman, you make me feel so fine
Fine, fine
Every likkle whine, seen a perfect whine, whine, whine
Nobody fine pass you tonight, night, night
Say na me and you go dey ’til we get no time 0

Balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby balance it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up (whoa, whoa)
Oh my oh, baby whine it up
Whoa, oh

 

Track 4 – Mighty Wine Lyrics

Dance
E get the way e dey do me
Omoge make you dance
Say I dey find you truly (yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
Say I dey find you truly (Yeah yeah)

She tell me say na me go be her mentor
I tell her say abena make she yen kor (waoh)
Baby, mentor
And the things you dey do with yourself, e dey burst my mind
Mentor
Omoge sun mo bi ma lo nogede
Till the morning omo mi, je ka soro
I dey love how you move to the baseline whoa

Dance
E get the way e dey do me
Omoge make you dance
See I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
See I dey find you truly (Yeah yeah)
Gimme mighty wine

E get the way e dey do me
Omoge make you dance
Say I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
Say I dey find you truly (Yeah yeah)

Girl when you rotate
So many things wey dey cross my mind
Wey dey make me wan dey chase up on you
Say my girl, all night
Girl when you rotate o
Girl I no come here come to dim your light
Girl I no come here come to dull you
Shayo with you all night
Girl if na manya I dey for you you
Say if na craze or I manya, I craze for you
Omoge I hold on to you
For you, it’s true

Dance
E get the way e dey do me
Omoge make you dance
See I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
See I dey find you truly (Yeah yeah)
Gimme mighty wine

E get the way e dey do me
Omoge make you dance
Say I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
Say I dey find you truly (Yeah yeah)

Oh bad girl make you tell me
Oh calm down make you ease my stress o
Say me get girl from yard, wey dey cool my mind
Wey dey kill my stress
Say me get girl from Lag, wey dey cool my mind
Wey dey kill my stress
She got the finest wine, she dey cool my mind
She dey kill my stress

Dance
E get the way e dey do me
Omoge make you dance
See I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
See I dey find you truly (Yeah yeah)
Gimme mighty wine

E get the way e dey do me
Omoge make you dance
Say I dey find you truly (Yeah)
Gimme mighty wine o
E get the way e dey do me (Yeah yeah)
Dance
Say I dey find you truly (Yeah yeah)

 

Track 5 – Blessed ft Damian Jr. Gong Marley Lyrics

Cold mineral, cold pure water

Woah woah

I might be rough around the edges, maybe yes
I keep it nappy and I do what makes me happy
And nobody can deny me that I’m blessed
I might be rough around the edges, maybe yes
I keep it nappy and I do what makes me happy
And nobody can deny me that I’m blessed

Self preservation
Self elevation
These kind of things they deserve celebration
No hesitation
No reservation
Go for the big leagues, no relegation
Let’s celebrate life
Kick back and take five
And give thanks to the source that create life
To see a sun set or see a sun rise
And see my son born with the same eyes
To see my son smile, brighten every grey sky
He’s growing so fast, that’s why everyday
I give it 100, nuh stop at 90
Praise the Almighty, the Father annoint me

Say tonight man feeling blessed o
Say tonight me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)
Say tonight man no go stress o
Say tonight me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)

Yeah yeah
Truly
Make I tell you say my life is like a movie
And if I tell you all these things I don see truly
Say my eyes don see, before my life come be
Say many try to fool me
But I dey pray for my enemies, and truly
And I dey pray for my kids, that’s my blessings
Pray for the friends I lost
I pray you never see no loss (yeah)

‘Cause one pressure, fit turn two pressure
Ah, I don see where pressure make man wreck o (yes)
So, make you live your life o jeje, no regret am (ah)
When man pressure, na God dey bless o

Man no get control
My brother make you know
Life wey I dey live, say I dey live am on the low
Hustle every day, and really try to take control
Never ’bout the money
Man, I’m staying in my zone (yes)

Say tonight man feeling blessed o
Say tonight, me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)
Say tonight man no go stress o
Say tonight, me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)

See, I don’t wanna talk about the things
Wey go really really make me down tonight
See, I don’t wanna talk about the things
Wey go, wey go, make me frown tonight
See, I just wanna hold onto my corner
With my lady, make she cool me down
See, I just wanna hold onto my corner
With my lady, make she cool me down

I might be rough around the edges, maybe yes
I keep it nappy and i do what makes me happy
And nobody can deny me that I’m blessed
I might be rough around the edges, maybe yes
I keep it nappy and I do what makes me happy
And nobody can deny me that I’m blessed

Say tonight man feeling blessed o
Say tonight, me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)
Say tonight man no go stress o
Say tonight, me and my guys we go jam gbedu (woah woah woah, woah woah woah)

Omo pupa je ka gbe body
To ba ti da’ro, je ka she body
Omoge mi o ma se normal
To ba to shi, mo ma gbe ina wa
Hmm
Spiritual

 

Track 6 – Smile ft H.E.R. Lyrics

Gonna be so nice
So nice, ahn ahn ahn so nice oh Lord

I can be your substance
It’s easy when the love don’t hide (no hide, no hide)
Had to learn from my mistakes
Company creates companions
So right, yeah yeah, baby boo say
I love your smile
Girl I love it when you smile (oh Lord, oh Lord)

I love your life, yeah
Love it when you smile
Say, I will do anything for my love, yeah yeah
I will do anything for my love, yeah
Oh Lord, run inside a building up in flames
Just to be with my love
Yeah, yeah, yeah
I will do anything for my love, oh Lord (yeah)

We could do this all night
Love me ’cause it feel right
Say you need me in your life (oh life)
Do whatever I say
You will never hurt me
Loving make me feel amazing inside, oh, I
(You’re, you’re)
You’re the only one I need
And the only one I’ll see
Love the way you talk to me
And I love your energy
‘Cause you make it look easy
I have a thing, babe believe me (‘lieve me)
There ain’t nothing I won’t give
There ain’t nothing I won’t do
You’re the only one for me
Nobody else but you
‘Cause you make me feel lucky (lucky)
No no, it’s yours baby, just me
Trust me, I know

I love your life, yeah
Love it when you smile
Say, I will do anything for my love, yeah yeah
I will do anything for my love, yeah
Oh Lord, run inside a building
Up in flames just to be with my love
Yeah, yeah, yeah
I will do anything for my love, oh Lord

You’re just a blessing to me
I thank baba God for your life
Oh Lord, my baby
Showed me what I couldn’t see
My love for you could never go blind
I wanna be by your side

Tell me when you need me, baby, I go dey your side
Kiss you every morning, baby, I go hold you tight oh
Treat you like no other, everyday na Valentine
Omoge mi forever, be my paradise
Honey, you’re my sugar, you dey sweet like Caroline
Baby you’re my prisoner, I go give you all my time oh
Sweet baby Gee
Oh Lord, oh Lord

I love your life, yeah
Love it when you smile
Say, I will do anything for my love, yeah yeah
I will do anything for my love, yeah
Oh Lord, run inside a building
Up in flames just to be with my love
Yeah, yeah, yeah
I will do anything for my love, oh Lord
(Oh Lord)

I will do anything for my love

 

Track 7 – Piece of Me ft Ella Mai Lyrics

Yeah man

Sweet, sweet energy
I need, to feel pon your body one more time, yeah, yeah
The sweetest I’ve ever seen, whoa, whoa
I mean it, whoa, whoa
Nobody come closer to your fine wine, yeah, yeah

Oh for my bed, dey do like rocky o
Used to go ’round after ’round, ’round, ’round, no lie
When you’re lonely o
Oh, I dey wonder, if I dey your mind
Meet me for lobby o
I know nobody can satisfy
Like me, so come get a piece

Piece of me, yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh, ooh whoa
Piece of me, yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh my love, ooh (yeah)

Hands make me drip like the ocean, yeah (ohh)
You control and mix it up, I’m like potion, yeah (ohh)
And I ain’t never ever gon’ leave, leave
You be in here rockin’ no seat, seat
Sittin’, this around here
Yeah you can come and get a piece

Oh for my bed, dey do like rocky o
Used to go ’round after ’round, ’round, ’round, no lie
When you’re lonely o
Oh, I dey wonder, if I dey your mind
Meet me for lobby o
I know nobody can satisfy
Like me, so come get a piece

Piece of me, yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby (come and get it, baby)
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh, ooh whoa
Piece of me (piece of me), yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby (oh, whoa, ooh)
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh my love, ooh

I need your body long, I need your body long
I need your body for a long time
Let your body rub, let your body touch
Touch up on me tonight
I need your body long, I need your body long
I need your body for a long time
Let your body rub
Touch up on me tonight

Piece of me, yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby (come and get it, baby)
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh, ooh whoa, oh, oh
Piece of me (piece of me), yeah, yeah, yeah
Come and get it, come and get it, baby (oh, whoa, ooh)
Piece, yeah, yeah, yeah
Oh my love, ooh (yeah)

 

Track 8 – No Stress Lyrics

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol’ am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm

Whine on my body, baby whine dat
She tell me say my love make her whine dat
She tell me say my love make her climax
She tell me say na only me dey make her move, dey groove
Dey make her feel alright now (yeah)
Girl, your body callin’ me right now
Girl, so me need to say my mind now
Make you suck, make I fuck
Baby right now
I’ve been waitin’ for tonight, night-night
When the energy feels right, right-right
Where my touch make you feel right, right-right
Say tonight we come alive, ‘live-‘live

Make you drink up while we reminisce (hol’ am)
Say a prayer for our enemies (oh yeah)
Say my love na your remedy (oh yeah)
Baby girl, you mean a lot to me (a lot to me)

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol’ am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm

She tell me say na only me dey make her feel alright
Then she tell me say na only me dey make her feel alright (yea-yeah)
After the gbege me and my baby, yeah, we cuddle every night
She dey ride it like a bike but in a thousand miles
Steady while she ridin’ and she gentle when she ride
This kind whine fit make man wan kpai
This one you show me wan dey pass my eye
When the matter burst, baby girl, na you go tian
I’ve been waitin’ for tonight, yeah-yeah
She say Wizzy be the man, yeah-yeah
She say Wizzy get stamina
Won wa mi na
Omoge nwa mi na

Make you drink up while we reminisce (hol’ am)
Say a prayer for our enemies (oh yeah)
Say my love na your remedy (oh yeah)
Baby girl, you mean a lot to me (a lot to me)

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol’ am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm

Show me one thing that got you trippin’
Show me one thing dey make you want some more
South London girl make me trip
South London girl dey make my head dey burst
Got back to my Asian girls (hol’ am)
As I say big up my Jamaican girls (oh Lord)
As I say big up my African girls
I get lady for my yard wey no dey make me rest

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol’ am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm

 

Track 9 – True Love Lyrics

Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
(Juls baby)

My days
When I’m not with you baby
Ooh
Uour love keeps me warm (Ooh, oh no)
Unconditional prisonner
Number one (Yeah, yeah)
Your love give me somethin’ I want (Yeah)
Your warmth give me somethin’ to feel
You heart give me somethin’ that’s real

So, true love
At the end of the day this is true
True love
Deep in my soul
You’re dangerous
I cannot trust
Still I want more
True love

Hey girl
N you be number one
Gyal I love the way you make the tin go round
Na me and you go dey as this song go on
Name and you go dey ’til the sun come up
Inside she control me
She dey tell me “Baby, buss it, don’t you fool me”
Hot fuck every day, she dey consume it
Say she want it every day, we makin’ movies
My baby with me, with me
Every day you’re with me, with me
See every day we dey with me, they with me
My baby dey complete me, complete me
Say my baby no dey jonze rara
Say the lovin’ wey she give me I know
Say if I do time, she no leave me – ma lo
Say na the lovin’ wey she give me I know
Say na true love

My days
When I’m not with you baby
Ooh
Uour love keeps me warm (Ooh, oh no)
Unconditional prisonner
Number one (Yeah, yeah)
Your love give me somethin’ I want (Yeah)
Your warmth give me somethin’ to feel
You heart give me somethin’ that’s real

So, true love
At the end of the day this is true
True love
Deep in my soul
You’re dangerous
I cannot trust
Still I want more
True love

Me dey bang bang bang bang bang bang woah
Baby gyal I wan’ make our soul dey feel like one
Baby gyal I wan’ make our love dey feel like one
Hold on to me tonight for life

Me dey bang bang bang bang bang bang woah
Baby gyal I wan’ make our soul dey feel like one
Baby gyal I wan’ make our love dey feel like one
Hold on to me tonight for life

My days
When I’m not with you baby
Ooh
Uour love keeps me warm (Ooh, oh no)
Unconditional prisonner
Number one (Yeah, yeah)
Your love give me somethin’ I want (Yeah)
Your warmth give me somethin’ to feel
You heart give me somethin’ that’s real

So, true love
At the end of the day this is true
True love
Deep in my soul
You’re dangerous
I cannot trust
Still I want more
True love

Yeah gyal you be number one
Me and all the man fi do you no wrong
You wouldn’t dey here so
If ah never here so you belong
Me never get ah, never get ah love so strong, woi
Gyal ah where yuh get a tongue there from
Shift the tongue, sit don pon the ting real long
Me love it when your whine and go down
Go down
Beat it up like a Congo drum woi

True love, true love (Yeah, yeah)
Gyal whine up yuh body pon the top
Get the ting tuff
Yuh pum-pum buff
Bust and whine,
Turn around fi ah fuck

True love
At the end of the day this is true
True love
Deep in my soul
You’re dangerous
I cannot trust
Still I want more
True love

Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa omoge jowo ma lo gbon

 

Track 10 – Sweet One Lyrics

Make nobody talk about our love tonight, yeah
And I pray sey make nobody quench this fire, yeah
Say, so many things that I wish tonight, yeah
And I wan’ know if you wan’ wait ’til the morning

She say yes to me
She tell me sey she no go lie to me
She tell me sey she no shako si mi
She tell me sey she no shako si mi o, whoa
Tasi wa
Mo ni, let nobody tasi wa o
Say, in the morning, ‘dey my mind
But my love for you pass this life, oh whoa, whoa

Whine up ’til morning, oh yeah (whoa, whoa, whoa, yeah)
I’ve been needing your love
You know, o po por por (please, baby please, baby please yeah)
Je ko por por por
Girl show your mercy, girl, on me so, whoa, whoa yeah
I’ve been needing your love
You know, o po por por, je ko por por por

 

 

Whoa, whoa, whoa, yeah
(Energy)
(Say, she the one, she dey bust my mind)
(Me know dey wan’ be my number one)
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
(Whoa, whoa yeah)
(Say, she the one, she dey bust my mind)
(Say, she know sey Starboy ah the man)

She tell me, “When you leave, come back”
She say, nobody make her move like that
She say she want it from the night ’til the morning
I’m holding you face down when I push down back
Say, I dey give you what you need and you know it
Ain’t nobody touch like that
She say nobody give her loving like that
She say she wants me tonight, that’s facts

She say yes to me
She tell me sey she no go lie to me
She tell me sey she no shako si mi
She tell me sey she no shako si mi o, whoa
Tasi wa
Mo ni, let nobody tasi wa o
Say, in the morning, ‘dey my mind
But my love for you pass this life, oh whoa, whoa

Whine up ’til morning, oh yeah (whoa, whoa, whoa, yeah)
I’ve been needing your love
You know, o po por por (please, baby please, baby please yeah)
Je ko por por por
Girl show your mercy, girl, on me so, whoa, whoa yeah
I’ve been needing your love
You know, o po por por, je ko por por por

Whoa, whoa, whoa, yeah
(Energy)
(Say, she the one, she dey bust my mind)
(Me know dey wan’ be my number one)
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
(Whoa, whoa yeah)
(Say, she the one, she dey bust my mind)
(Say, she know sey Starboy ah the man)

Hol’ on
Let’s talk sex, we need more time
I guarantee you gonna feel all nice
I never knew you could do it like that
Like two peas in a pod, that’s right
Counting all of my blessings
See I get you for my life, dey make me thank God
From the day you came into my life
Make our love no go, baby please baby, oh whoa
You know I’ll be one call away
You got me too on, I want some
You got to be burning up, up
Take it all
I wanna hear you say my name
I say, oh, you’ve been on my mind like all day long

Whine up ’til morning, oh yeah (whoa, whoa, whoa, yeah)
I’ve been needing your love
You know, o po por por (please, baby please, baby please yeah)
Je ko por por por
Girl show your mercy, girl, on me so, whoa, whoa yeah
I’ve been needing your love
You know, o po por por, je ko por por por

Oh yeah
Whoa, whoa, whoa , yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

 

Track 11 – Essence ft Tems Lyrics

Ohh naa naa
Omo je ka shi ge ge whoa
Ohh naa naa
Omo ge wa j’ogede, whoa
Ohh naa naa
Girl I no go let you go
Ohh naa naa
Omo je ka shi ge ge whoa

Say I wanna leave you in the mornin’
But I need you now, yeah, yeah
I find you, I give you all you needin’
I know you what you like
I feel it comin’
Time is of the essence
I tried to teach you
But I might need some lessons
I need to give it all
I tried to leave but I can’t
I don’t know why, you’re the one
Turn me out of my mind

You don’t need no other body
You don’t need no other body
Only you fi hold my body
Only you fi hold my body
You don’t need no other body

Say na me dey mess up your mind
And na me dey make you free up your mind
Say your body talk to me nice
Say na my love, you dey need for your life
Yeah our love no be lie
See yeah we dey together yeah day and night
Yeah if I leave you go kpai
Yeah if you leave I go kpai (oh, oh whoa)
I’m strokin’ your body, baby
Lovin’ your body, baby
As you’re whinin’ your body, baby, so crazy
Lovin’ your body, baby
Gyal iwo ni temi
I just wanna let you know, ohh
Hope every day that I dey by you

You don’t need no other body
You don’t need no other body
Only you fi hold my body
Only you fi hold my body
You don’t need no other body

Baby, baby
Everybody used to say
No one loves you like this
No one wants you the same way
Love ’til the mornin’
My head wan’ to turn from your lovin’
I just wanna get you beside me (whoa, whoa, whoa, whoa)
Gave you all you need, gave you all you need
Gave you all, you give me all you need
Give you all you need, gave you all
Make I give you all you need
Every touch you need, give you all
Make I give you all you need, baby
Yeah-yeah, yeah-yeah

You don’t need no other body
You don’t need no other body (whoa, whoa, whoa)
Only you fi hold my body
Only you fi hold my body (yeah-yeah, yeah-yeah)
You don’t need no other body

Baby girl I want you there
Girl I want you there
Promise to treat your love fair
Whoa-whoa, whoa-whoa
When we touch, how we connect
Whoa-whoa, whoa-whoa
Said this love, have no regret
Whoa-whoa, yeah-yeah

 

Track 12 – Roma ft Terri Lyrics

Ay, you know
Sometimes say the magic you dey feel inside is like gold
(Blaq Jerzee on the Beat) Yeah, yeah
See na magic feeling do do
See that thing you dey find
Say my girl you dey fine pass Ini Edo do
(Blaq Jerzee on the Beat)

Make I sing for you la la do do
Something like do re mi fa so so la ti do do (yeah)
Make I sing your song
Make you dance and jo go low
Make I feel, make I touch
Make I play, make I sing make you wine am do do o

Na so she dey do the things weh dey bursting my head o
She crazy like a rockstar
She come clean
But she get in my head o yeah
She wanna go my side so she’s asking ahead o
Say say she go like to stay a lot, ooh yeah
Say she no go run commot, ooh yeah

Gbedu go drop say
Roma go dance o
She go dance o
Gbedu go drop say
Erima go dance o
She go dance o, ay
Gbedu go drop say
Erima go whine o, ay
She go dance, ay
Gbedu go drop say
Roma go dance o, whoa yeah
She go dance o
Whoa, whoa, yeah, yeah, yeah, ay

Tell me all the things I like o
Why you always stuck on my mind?
How I go fit survive o? Le le le le le le
Girl when you sober
Make I be the one wey go cheer you up
I know you no look no other
Girl I know say na me wey you want
Stop to dey carry your shoulder gan yeah, le le le le
I just wanna know you mademoiselle, le le le le
Omalicha nwa, sweet loving
Shey you go give me sweet loving o
On top your love I go kill person o, le le le le

Gbedu go drop say
Roma go dance o
She go dance o
Gbedu go drop say
Erima go whine o
She go dance o, yeah
Gbedu go drop say
Erima go whine o, yeah
She go dance o
Lo, lo, lo, lo, lo, lo, le, le
Gbedu go drop say
Erima go whine o
Whoa, whoa, whoa, whoa, whoa, whoa, whoa
She go dance o
Whoa, whoa, whoa, whoa, whoa, whoa, whoa

 

Track 13 – Gyrate Lyrics

London

Yeah, another day you let the fire burn
Me and my people let the thing dey burn
Say we dey together through the fire or storm
If they wan test yeah
Yeah, all their man go fall
Yeah, we living life we no dey mind the talk
Yeah, I dey my side
I just dey my lane
Say i dey my corner
I dey run my race
I dey cool my mind yeahh

Say she drinking waste drug tonight
Yeah, I got my team lit tonight
Yeah, we no get worries tonight
Say we no dey bother tonight
Spark one make i feel my head
Make we steady cool down gyrate
Gir, l we no come here fight
But feel good tonight
Yeah, let them know

Come make we gyrate, gyrate, woah
Come make we gyrate, gyrate
Yeah, yeah, yeahh
When you call I go come straight
Come straight, Woah
Say tonight we dey gyrate, gyrate
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

Girl, wanna vibe till the rise and fall
Say we dey together
We dey burn the blunt
We get drunk together
Finish all my shot
Say we never tell nobody
When the song go drop

Ahh, say, yeah
Say we dey party all night long yeah
Say we dey gbadun to the sound
Let nobody try to stop the sweet night
Ahh, woah, woah, woah
Say we dey party to the sound
Say we dey let the thing go off yeah
Nobody flip my life

Say she drinking waste drug tonight
Yeah, I got my team tonight
Yeah, we no get worries tonight
Say we no dey bother tonight
Spark one make i feel my head
Make we steady cool down gyrate
Girl, we no come here come fight
But feel good tonight
Yeah, let them know

Come make we gyrate, gyrate, woah
Come make we gyrate, gyrate
Yeah yeah yeahh
When you call I go come straight
Come straight Woah
Say tonight we dey gyrate, gyrate (yeah, yeh)

Big up all my brother wey dey inside
Wey dey face all the hustle
Wey dey come by
I say big up pon my brother wey dey live life
Wey dey hustle, Wey dey bussle
Not to run dry

I say big up all my brother wey dey inside
Wey dey face all the hustle
Wey dey come by
I say big up pon my brother wey dey live life
Wey dey hustle, Wey dey bussle
Not to run dry, Yeah

 

Track 14 – Grace Lyrics

Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry ’bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

Lose guard, man no fit lose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, my my, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey don’t wan’ go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze and
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

Lose guard, man no fit lose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, my my, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

 

Leave a Response