Find us on Facebook

- Advertisement -
Music and Lyrics

Davido A Better Time Full Album Lyrics

Davido A Better Time Full Album Lyrics

A Better Time Full Album Lyrics –

 

Track 1 – FEM Lyrics

Napji killing this one
(Baddest)

E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you

Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

 

Track 2 – Jowo Lyric

My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo, jowo

One time three gbosa for the two person wey born you
I no go wan to try lose you chai they no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man ah calm down, man down for only you, yeah

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney

So me say jo o (jowo)
Look into my eyes oh baby (jowo)
Will you be my wife oh baby? (jowo)
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo o (jowo)
Look into my eyes, oh baby (jowo)
Will you be my wife? Oh baby (jowo)
Baby, oh

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo, jowo

Amina, zo mana
And so me go, che si mina
E be like you be my destiny na
This kind of love e no dey similar
Amina, mutumiya
Mo la e gan
Gbo temi na, ori ka kiri mu
Su mo mi girl, baby speak to me now

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney

So me say jo o (jowo)
Look into my eyes, oh baby (jowo)
Will you be my wife oh baby? (jowo)
Baby, oya ragaraga raga bo mi
Jo o (jowo)
Look into my eyes, oh baby (jowo)
Will you be my wife oh baby (jowo)
Baby, oya ragaraga raga bo mi

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo, jowo

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo, jowo
(Magic Boi, take it easy on the beat)

 

Track 3 – Something Fishy Lyrics

Something what?

E bami pe omo yen
Taking fire
Tell me what’s the matter, don’t do that
Iwo ni kan omo ye
Chidinma na she cause this matter
Said I’m sorry ma

‘Cause I don call eh
I don text eh
I buy gift eh
I don beg eh
But you no wan hear
You no wan hear
E don tey eh
We don touch eh
I can’t take it e too much
But you no wan hear
You no wan hear my baby, wait

Something fishy going down
Something fishy o
Why you do me so my baby o? (My baby o)
Yeah, something fishy going down
(Something fishy, something fishy)
Wait (baby o, baby o, baby o wait)
Something fishy going down
Something fishy o
Why you do me so my baby o?
(Baby o, baby o, baby o wait)
Something fishy going down
(Something fishy, something fishy)

Something fishy in my kitchen is going down
Reminiscing to when I’m kissing your holy ground
Girl I know you miss me gan ni
And I want to keep you for me
But you just dey shift me (yes you do)

‘Cause I don call eh
I don text eh
I buy gift eh
I don beg eh
But you no wan hear
You no wan hear
E don tey eh
We don touch eh
I can’t take it e too much
But you no wan hear
You no wan hear my baby, wait

Something fishy going down
Something fishy o
Why you do me so my baby o?
Yeah, something fishy going down
(Something fishy, something fishy)
Wait (baby o, baby o, baby o wait)
Something fishy going down
Something fishy o
Why you do me so my baby o?
(Baby o, baby o, baby o wait)
Something fishy going down
(Something fishy, something fishy o wait)

 

Track 4 – Holy Ground ft. Nicki Minaj Lyrics

My holy ground, baby, I run to
Naija to the world, uh

Classic
The Queen to the Motherland
On the other hand

She said, “Come, if you wanna” (oh)
I said, “I know myself, I’m gonna wanna”
Activate undercover, so let me know
She say, “Nwannem biko”
Activate if you wanna, let her know it’s not the normal size
This kind thing go make your ship capsize
So let me know if you wanna ride

She call me brother, I call her sister too
Mama so fine, she got like six tattoos
If she was a city, she be Timbuktu
My holy ground, baby, I run to

Brother, I call her sister, too
Mama so fine, she got like six tattoos
If she was a city, she be Timbuktu
My holy ground, baby, I run to

My holy ground, baby, I run to

I said, “Come if you wanna”
Got the drink, the marijuana
Let me know whenever you decide
Let me know, you put them bitches to the side, yeah

It’s you on my mind, it’s you all the time
You came just in time, you gave me my-
Spit on the mic, something you could bump to
Get nasty for you every time you come through
Finish line, who you run to?
Keep you grounded, I holy ground you

Ayo, I’m giving medals, I gotta give you the G
I’m bouncing all on the D
I just had to give you the V
Hair blowing all in the wind while we cruising, Penelope
Nigeria to the world
And “Fuck you” to my enemies (fuck you to my enemies)

She call me brother, I call her sister, too
Mama so fine, she got like six tattoos
If she was a city, she be Timbuktu
My holy ground, baby, I run to

Brother, I call her sister, too
Mama so fine, she got like six tattoos
If she was a city, she be Timbuktu
My holy ground, baby, I run to

My holy ground, baby, I run to

Spit on the mic
Something we could bump to
Get nasty for you every time you come through
Finish line, who you run to?
Keep you grounded
My holy ground, baby, I run to

My holy ground, yeah

 

Track 5 – Heaven Lyrics

It’s like you fell from Heaven
You make me feel so naked
You give me inspiration
I don’t know how else to say it

Oh ah, can just feel it
Oh ah, no teasing
Oh ah, come kiss me
I want to give you, this feeling
Oh ah, can just feel it (yeah, ayy)
Oh ah, no teasing (yeah, ayy)
Oh ah, come kiss me (yeah, ayy)
I want to give you, this feeling

Feel so real (feel so)
Feel so real (feel so)
Feel so real, feel so real
Feel so real (feel so)
Feel so real (feel so)
Feel so real, feel so real
Feel so real, feel so real
Feel so real, feel so real
Feel so real, feel so real
Feel so real, feel so real

Easy oma le wo, jomo
Jo so koleyewo jomo (ye won)
Easy oma le wo, jomo
Jo so koleyewo jomo (ye won)
Jomo, jomo, jomo, jomo, jomo, jomo, jomo, jomo
Jomo, jomo, jomo, jomo, jomo, jomo

Feel like you fell from Heaven
You make me feel so naked
You give me inspiration
I don’t know how else to say it

Oh ah, can just feel it
Oh ah, no teasing
Oh ah, come kiss me
I want to give you, this feeling
Oh ah, can just feel it (yeah, ayy)
Oh ah, no teasing (yeah, ayy)
Oh ah, come kiss me (yeah, ayy)
I want to give you, this feeling

Feel so real (feel so)
Feel so real (feel so)
Feel so real, feel so real
Feel so real (feel so)
Feel so real (feel so)
Feel so real, feel so real

Easy oma le wo, jomo
Jo so koleyewo jomo (ye won)
Easy oma le wo, jomo
Jo so koleyewo jomo (ye won)

 

Track 6 – Very Special Lyrics

Mu ko ma sopa
Mu ko ma sopa
‘Cause you’re very special
Ahh
It’s Davido

Since I have been with you (ge ge ge- ge ge)
Mu ko ma sopa, (popo ne nene po)
I am in love with you, you, you, yeah (ooh)
It’s because you’re very special
You know you’re very special

You know you’re very special
(Mu ko ma sopa)
I am in love with you
(Mu ko ma sopa, mu ko ma sopa)
It’s because you’re very special
(Mu ko ma sopa)

Ever since I met you, girl, you’ve been my saving grace (grace)
And I don’t know what I’ll do, if I no see your face every day
‘Cause I’m love with you
And you’re very special, to me
Mu ko ma sopa

Mu ko ma sopa
Mi o ko fe jeshe (je she baby)
Mi o ko fe toju e
Mi o ko fe jeshe
‘Cause I’m love with you (mu ko ma sopa)
And you’re very special to me
Special lady

Since I have been with you (ge ge ge- ge ge)
Mu ko ma sopa (popo ne nene po)
I am in love with you, you, you, yeah (ooh)
It’s because you’re very special
You know you’re very special

You know you’re very special
(Mu ko ma sopa)
I am in love with you
(Mu ko ma sopa, mu ko ma sopa)
It’s because you’re very special
(Mu ko ma sopa)

Uh, if you see yourself through my eyes
You’d see how special you are to me
Now you see why I’m in love with you
And you’re very special, to me
Mu ko ma sopa

Mu ko ma sopa
Mi o ko fe jeshe (je she baby)
Mi o ko fe toju e
Mi o ko fe jeshe
‘Cause I’m love with you
And you’re very special to me
Special lady

Since I have been with you
Mu ko ma sopa
I am in love with you, you, you, yeah
Very special o
Cheers

 

Track 7 – The Best  ft. Mayorkun Lyrics

Of Lagos
(Ahchiii)
Ge ge
Fresh
Of la la (damn)
Baddest
(This bread no be Agege)

Betty no fit leave a nigga (shekpe)
kolo’un l’oko s’ita
Laye laye
Omo temi ko rara (oh, whoa)
Betty no fit hate my mother
kolo’un ole wan s’ita
Laye laye
Mama temi ko

Nwannem I come from the ghetto
Sho get? You get o
Sho get o? O get o then forget, yeah
When I give my attack o, you defend
Reset o your defense o
O get o, then forget na (yeah)
Shey you sing pass Wande Coal (pele)
Celeb o
ehn ehn o
Falsetto, forget na, yeah
You see I learnt from the best o (the best)
Davido, sho get o
Mo bad o, but forget na

Ah (yeah)
Fine girl what you on tonight?
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (ah oh yeah)

I no fit look you chance my brother
For this life and another life (life, life, one life)
(Omo temi ko rara)
Suddenly from good and better
You no fit see the bitter life (oh life)

Nwannem I come from the ghetto
Sho get? I get o
Like I said o
O get o then forget
Mmh, e no easy to get o
Sho get, I get o
Like I said o
O get o, then forget
And I learnt from the best o
Myself, myself o
Davido, baddest o
Forget them
Omo I came in with less o
Comport yourself o, ’cause I get vex o
the rest o, forget yourself

Yeah
Fine girl what you on tonight?
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (ah oh yeah)

You see I learnt from the best o, the best
Davido, sho get o
Baddest o
Forget them

 

Track 8 – Shopping Spree ft. Chris Brown, Young Thug Lyrics

And that’s on everythin’, yeah
(And that’s on, that’s on)
And that’s on everythin’, yeah
That’s-That’s on everythin’

Oh, many-many man
Haffi come try and take my place
Only you, go make me change my ways
Only you, go make me change my ways
Only you, omo na only you
Oh, many-many man
Haffi come try and take my place
Only you, go make me change my ways (my place, my place)
Only you, go make me change my ways
Only you

T’oba come tattoo, carry go
Forget you fine oh
My gbedu finer, put it inside oh
Shopping spree every day
Omo na every day
Omo na every day
Omo na еvery day
Shey you wan test man?
Omo na die oh
You wan tеst this?
I go be your guy oh
Shopping spree every day
Omo na every day
Omo na every day
And that’s on everythin’, yeah (oh God oh)

Keep bendin’ up with the vibe, yeah
Fuck me like a slut and be the wife
Articulatin’, said she tryna ride
I told her “make a wish”, she gon’ be mine, yeah
Bring me your love, you better not die
Everythin’ I’m on, shawty say she on
She put that shit on, panties in a bunch (woo)
Don Corleone, yellow diamonds like the sun (girl, I)
I caught her watchin’ me (I caught her)
Tannin’ on your left, size up your ring
Throw these ones, let it fall on your spleen
Heard you was alone, I’m ’bout to slide on you

T’oba come tattoo, carry go
Forget you fine oh
My gbedu finer, put it inside oh
Shopping spree every day
Omo na every day
Omo na every day
Omo na еvery day
Shey you wan test man?
Omo na die oh
You wan tеst this?
I go be your guy oh
Shopping spree every day
Omo na every day
Omo na every day
And that’s on everythin’, yeah (na God oh)

I don’t know how hard that I be dancin’
Baby, you keepin’ up with the swingin’
You fuck with niggas that’s gonna leave you (woo)
Don’t lay there, babe, now, we can leave now
Thought you won’t find a nigga that’s real
You start to like it, it’s how you feel
If you get excited, it’s what it is (woo)
And you fall in love, your drawers, I’m soakin’ up
Pipe down, I just wanna taste you
Lights out, it’s a party on your body
Right now, I got you playin’
Put it in my face, oh-woah

Oh, many-many man
Haffi come try and take my place
Only you, go make me change my ways (only you baby)
Only you, go make me change my ways
Only you
Oh, many-many men
Hafi come try and take my place
Only you, go make me change my ways (baby)
Only you, go make me change my ways
Only you

Oh, many-many man
Haffi try take my place
Only you, go make me change my ways
Only you, go make me change my ways
Only you
Oh, many-many man
Haffi come try and take my place
Only you, go make me change my ways
Only you, go make me change my ways (woo)
Only you

 

Track 9 – Sunlight Lyrics

Ooh-wo
Ooh-wo
Ooh-wo
(Napji killing this one)
Ooh-wo

Girl, I’m beggin’ please
Just give me one kiss, oya na (oya na)
You sweet like Melanie, Melanie (yeah)
You be the rhythm for mi heart oh
You be the reason I dey shout “Eminado”
You be the beat for mi heart oh

Sunlight oh
Say my baby girl, you’re too fine oh
You got the best smile oh
And I’ll never lie to you
Sunlight oh
Say my baby girl, you’re too fine oh (say my baby girl, yeah)
You got the best smile (best smile, ayy)
And I’ll never lie to you

Someone need you (need you)
You make me dey dance like I’m Poco
Yeah-yeah, yeah-yeah
Oh na, na-na-na
Someone need you (need you)
You make me dey dance like I’m Poco
Woo-woo-woo, oh yeah-yeah

Come my place, she come my side
I look up to your face, say “oh my God” (oh my God)
Concentrate on you right now (on you right now)
That girl, she go whine and go low
Make her do that thing, she go shake up for me
Make her do that thing, she go roll am for me (do that thing, she go roll am for me)
She go whine for me slow (huhn-huhn-huhn, ayy)

Sunlight oh
Say my baby girl, you’re too fine oh (oh-wooh, ohh)
You got the best smile oh
And I’ll never lie to you (oh-ayy)
Sunlight
Say my baby girl, you’re too fine (say my baby girl, yeah)
You got the best smile (best smile, ayy)
And I’ll never lie to you

Someone need you (need you)
You make me dey dance like I’m Poco
Yeah-yeah, yeah-yeah
Oh na, na-na-na
Someone need you (need you)
You make me dey dance like I’m Poco (need you, need you)
Woo-woo-woo, oh yeah-yeah
Oh na, na-na-na

Someone need you
Ooh-wo
Ooh-wo
Ooh-wo
(Napji killing this one)
Yeah-yeah, yeah-yeah
Ooh-wo
Ooh-wo
Ooh-wo

 

Track 10 – Tanana ft. Tiwa Savage Lyrics

Oh woah, oh-oh

me I wan dey
wan dey
me I wan dey
wan dey
me I wan dey
wan dey
me I wan dey
wan dey

It’s another Saturday, I ain’t gon’ play
I no come sere, baby, I no come waste time
Me I want tanana, me I want tanana
Me I want tanana, me I want mekwe kwe
Me I want kro, Me I want jogodo
Me I want turn up, me I come table my matter to you
Oh, it’s another Saturday, I ain’t gon’ play
I no come sere, baby, I no come waste time
Me I want tanana, me I want tanana
Me I want tanana, me I want mekwe kwe
Me I want kro, Me I want jogodo
Me I want turn up, me I come table my matter to you (my matter to you)
Oh, girl

Girl you, oh girl you
Girl you bad, you po, You plenty (plenty, plenty)
You are the only one I see (one I see)
One million girls, no bad, reach you
(No bad, reach you, oh, no bad, reach you, ohh)
abena, Abena, Abena
Abena whine that ting for daddy (for daddy, daddy)
Wetin I go do with this kind body? (Kind body)
Take all of my money, girl, it’s your money (your money)

It’s another Saturday, I ain’t gon’ play
I no come sere, baby, I no come waste time
Me I want tanana, me I want tanana
Me I want tanana, me I want mekwe kwe
Me I want kro, Me I want jogodo
Me I want turn up, me I come table my matter to you

Bobo you no be my set o
But this your matter be like set up
And I don’t know what else to say
‘Cause I’m feeling a type a way
My egugu don enter express, oh, oh, oh
Love don jam my head o, oh
Everything else scatter, scatter, yeah
Bad nigga from Bariga (yeah)
You wan play me like La Liga, oh, ooh whoa
Oh baby (kporo koto)
Oh baby (kpom kpom)
Oh baby (kpo kpo kpo kpo)
Let me whine my waist for daddy, daddy, daddy
Wetin I wan talk again, ayy
Baby abeg, no let this matter enter gogbe (enter gogbe, enter gogbe)

It’s another Saturday, I ain’t gon’ play
I no come sere, baby, I no come waste time
Me I want tanana, me I want tanana
Me I want tanana, me I want mekwe kwe
Me I want kro, Me I want jogodo
Me I want turn up, me I come table my matter to you
Oh, it’s another Saturday, I ain’t gon’ play
I no come sere, baby, I no come waste time
Me I want tanana, me I want tanana
Me I want tanana, me I want mekwe kwe
Me I want kro, Me I want jogodo
Me I want turn up, me I come table my matter to you (matter to you)

Oh didi, oh didi, oh didi
Oh didi Kiddominat
Uh, your girl favorite song, yeah
Oh, oh, oh
Baddest, chee chee

 

Track 11 – Mebe (Official Audio) ft. MUGEEZ Lyrics

Pretty little thing, I’m not just tryin’ to get inside you
Speroach Beatz
Awhoo
R2Bees, yeah
Oya ropom abada rapam
Babam, oh baby girl ropom sit come
With your bumbum, baby girl ropom pipom
With your dondon (o di dan dan)
Bumbum, baby girl ropom pipom
With your dondon (make I ropom the bum bum bum)
Okukuseku (amen)
Nipa hu ye hu
But I’m likin’ your doing
Dzetugbevi bonu la
Forget susu pon wey dey susu pon for corner (ge-ge-ge)
Yayy
But with this your body physique
Wey go make man catch konji
When your body no be firewood oh (yeah, fire fire)
Girl with this your body physique
E go make man study physics
When my body no be firewood oh (fire fire)
Mebe (awhoo)
This your, this your bebe bebe, this your (shekpe)
This your bebe bebe, this your (o ro-ro-ro)
Mebe
https://youtu.be/pjl3FaElICc?list=PLWCJukEXKUT9WKA-a10BVpNGF_N_mV9ne
This your, this your bebe bebe, this your
This your bebe bebe, this your
Bebe bebe, this your (o ro-ro-ro oh)
Pretty little thing wey graduate from UI
I’m not tryna pass you by
I just want you in my heart (oh)
Pretty little thing I’m not just tryin’ to get inside you
And I know you feel the vibe too
I just want you in my heart
Oya ropom abada rapam
Babam, this your bum bum, oh baby girl ropom sit come
With your bumbum, baby girl ropom pipom
With your dondon, everybody, o di dan dan
This your bumbum, baby girl ropom sit come
This your bum bum, baby girl o di din don
This your bum bum, baby girl run here sit come, yeah
Run here sit come
For you I go win for casino
Three, two, one take one oh
Me nim se me subain nye
Enso me ti se wu
Girl I say you sabi for book
Physically education
Life skills oh, she study am well well
Cultural studies, she go bend down low
Shebi na agbaja, agbaja
Anytime you turn come around (fire fire)
Fire fire, wo be ti kpa
Ba denden, ayy-ayy
Bobo bobo, zanku ma, menku ma
Azonto (fire fire)
Yayy
Girl with this your body physique
E go make man study physics (shekpe)
When my body no be firewood ohh (no be firewood oh)
(Awhoo)
Mebe
This your, this your bebe bebe, this your
This your bebe bebe, this your
Mebe
This your, this your bebe bebe, this your
This your bebe bebe, this your
Bebe bebe this your (yayy, o ro-ro-ro)
Pretty little thing wey graduate from UI
I’m not tryna pass you by
I just want you in my heart (oh)
Pretty little thing, I’m not just tryin’ to get inside you
And I know you feel the vibe too
I just want you in my heart
Oya ropom abada rapam pipom
This your bum bum, oh baby girl ropom sit come
With your bumbum, baby girl ropom pipom
With your dondon, everybody, o di dan dan
This your bumbum, baby girl ropom sit come
This your bum bum, baby girl o di din don
This your bum bum, baby girl run here sit come, yeah
Run here sit come
Speroach Beatz
I’m not tryna pass you by (oh)
Pretty little thing, I’m not just tryin’ to get inside you
And I know you feel the vibe too
Pretty little thing, I’m not just tryin’ to get inside you

Track 12 -La La ft. Ckay Lyrics

Oh oh ah
La la la la la la la la
(Uber) Oh oh ah
La la la la la la la la
Yo this song feels so good man
That bass, that bass, that bass, that bass

Shekpe
Yo I love that guitar that shit sounds so good men
Ckay
Shekpe

Sweet like coconut her body like ajebutter
Pretty girl in a skin tight
I was sitting in the corner, you were at the other corner
I was sipping on Palm Wine (yeah)
But e get as your body dey pamper me o
I got to shoot specialty o (ey)
You must to be my shawty o, ah

Girl I fuck with you heavy (heavy)
Girl your waist so deadly (deadly)
I wanna love you Nelly (ey)
I wanna love you dearly (yeah)
Shey you wan do under G
Come hug me like teddy
Come touch my body
Come touch my body, yeah

Oh oh ah skrrtt
La la la la la la la la la
Oh oh ah
La la la la la la la la la
Oh oh ah skrrt
You dey tingalingaling my body
You dey tingalingaling my body
No (ohh)

Celina lokosa (eh alokosa)
(Why dem dey form)
Dance my makosa (eh my makosa)
(Makosa o)
Celina lokosa (eh alokosa)
(But I get the funds)
Alwilo lokomba (eh alokomba)

Why you go fine like this?
Person go fine like this
This your kurukere waka
I go scatter my dada
I want to have your kids (shekpe)
Eh Omoge what’s your P
I go dey for queue, for you
Oh no

Girl I fuck with you heavy
Girl your waist so deadly
I wanna love you Nelly (yeah)
I wanna love you dearly (yeah)
Shey you wan do under G
Want hug me like teddy
Come touch my body
Come touch my body, yeah (yeah yeah yeah)

Oh oh ah skrrtt
La la la la la la la la la
Oh oh ah
La la la la la la la la la
Oh oh ah skrrt
You dey tingalingaling my body
You dey tingalingaling my body
No (ohh)

Celina lokosa (eh alokosa)
(Why dem dey form)
Dance my makosa (eh my makosa)
(Makosa o)
Celina lokosa (eh alokosa)
(But I get the funds)
Alwilo lokomba (eh alokomba)

Track 13 – So Crazy (Official Video) ft. Lil Baby Lyrics

You don’t call my phone (no)
‘Cause your man dey there oh (yeah)
You don’t want to fight (no)
You don’t want no drama
Me I like you gan
And I wan de be oh
I don’t want to know, I just wan de be oh

Yeah, so, I dey call you make we reason
Hopin’ you ain’t sleepin’
Have you for the weekend, wooh
Girl, we can bang bang on a Tuesday
Damn girl, what do you say?
Girl, you know you gon’ be alright
‘Cause I go hold tight (I no go leave, I no go)
All night, all night ayy-ayy, If you don’t mind
But I been dey call you, you no dey pick (she no dey pick girl, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
So crazy (yeah)
My heart is breakin’ as we speak (I’m gettin’ weaker, uhh)
So crazy (yeah)
So crazy (yeah)
I don dey call you for a week (she no dey pick girl, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
My heart is breakin’ as we speak (I’m gettin’ weaker, yeah)
(My heart is heart is breakin’ as we speak)
So crazy
So crazy

Baby (yeah)
Heartbreak after heartbreak
My chest pain got normal
I tried my best gave you my heart, now I’m done
Summer time lookin’ for a vibe
Then we tuck back through the sun
Two of us with the rose gold
Goin’ on the road gone for three month
I’ve been holdin’ on for too long
Everythin’ I do is wrong
Thanks you tatted
But you can’t tell me nothin’, I’m wrong
I handle my business the right way I’m on
Now people can’t even need me on my phone
You just too crazy I know I’m not wrong
I’ll probably breakdown, sing your favorite song
Do what I have to
Just stay in my zone
If you not with me then leave me alone

Yeah, she no be regular (regular, regular)
Regular damager
Yes, her body na massacre (yeah)
Na she dey make me dey gbasaga
Y-You got me feelin’ blue, somethin’ like Avatar (Avatar)
You make me want to sign you, fire my manager

So, I dey call you make we reason
Hopin’ you ain’t sleepin’
Have you for the weekend, wooh
Girl, we can bang bang on a Tuesday
Damn girl, what do you say?
Girl, you know you gon’ be alright (yeah-yeah)
‘Cause I go hold tight (I no go leave, I no go)
All night, all night ayy-ayy, If you don’t mind
But I been dey call you, you no dey pick (she no dey pick girl, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
So crazy (yeah)
My heart is breakin’ as we speak (I’m gettin’ weaker, uhh)
So crazy (yeah)
So crazy (yeah, yeah)
I don dey call you for a week (she no dey pick girl, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
So crazy (yeah, yeah)
My heart is breakin’ as we speak (I’m gettin’ weaker, yeah)
(My heart is heart is breakin’ as we speak)
So crazy
So crazy

Yeah, she no be regular
Regular damager
Yes, her body na massacre
Na she dey make me dey gbasaga

 

Track 14 – Birthday Cake ft. Nas, Hit-boy Lyrics

Ba-da bang-bang
Say you wan know
You gon’ know, you gon’ know, uh
(Hit-boy)

Oh my, my, my Nina
Me I no like no drama
I’ma bring it back like karma
‘Cause you’ll be my Sheba, I’ll be Mufasa
Make your body shake, faster
Ah go make sure them go pay, faster
I’m a rich kid, but I be gangsta
‘Cause you’ll be my Sheba, I’ll be Mufasa
Ooh, ooh, ooh-ooh
Omo this your red bottom shoes
When I’m with you, now W’s
‘Cause you’ll be my Sheba, I’ll be Mufasa
Hey, hey, hey-hey
I just want the birthday cake, girl
Even though it’s not my birthday, girl
‘Cause you’ll be my Sheba, I’ll be Mufasa

Hey, one of them
You one of them, yeah (hey)
One of them
Ooh, she’s one of them
None of them (ooh)
All of them, yeah
All of them (life is good)
Birthday cake, girl (al of them)
Everything
And she’s everywhere
Yeah, and she’s everywhere
But me I’m everywhere too (hey)
She’s one of them
Yeah, she’s one of them
I just want the birthday cake, girl

She one of them
Better than a hundred of them
Body look good like she run in the gym
Lease a crib for a whole year, it’s nothin’ to spend
Cuddlin’ on Persian rugs, yeah it’s us against them
Cartier bracelets, every car is a spaceship (yeah)
Birthday cake, every day it’s a celebration (yeah)
Illegal alligators and snake skin (whoa)
They catch us at the border, yeah we both gettin’ cases
Adrenaline rush, mix Henny and trust (whoa)
Just walked out of Fendi and we spent a truck
Swimming suits and trunks, Bentley coupes and blunts
Orange juice in the mornin’ when we wake up (woo)
Vitamin C, I gave her vitamin D, uh
Everything she need, ain’t no drama with me (nah)
Flight to Nigeria, she said, “What time do we leave?”
Diamonds sleeves, thousand count on the sheets
I will always love you like Bobby and Whitney
On mommas we litty
Just promise you with me
When it get tricky (Haha), will you hold me down?
Davido and Nas, Hit-Boy on the sound (blaow)

Hey, you one of them
You one of them, yeah (hey)
One of them
Ooh, she’s one of them (yeah)
None of them (ooh)
All of them, yeah (she’s one of them, she’s one of them)
All of them (birthday cake, girl)
All of them
Everything (uh)
And she’s everywhere
She’s everywhere
But me I’m everywhere too
She’s one of them
Yeah, one of them
I just want the birthday cake, girl (all of them)
Birthday cake

Nas
I want bottles
I want all my bottles black
Every bottle gotta come in black, Tequila, Yak, whatever

 

Track 15 – I Got a Friend ft. Mayorkun, Sho Madjozi Lyrics

Lati na friend (Lati na friend, na friend)
Damn
Ge-ge
Okay, I’m here to introduce to you (ge-ge)
A couple of my friends
And I want you guys to know who they are right now
(Of Lagos)
‘Cause we type lit right now shit
(This bread no be Agege)
Baddest
Lyah
Ge-ge-ge
This no be Agege bread oh
Piano
Shako ni ke lela
Shekpe
OBO na Sho Madjozi
Piano ke tsa ko pitori
Fresh
Wooh
OBO na Sho Madjozi
Piano ke tsa ko pitori (piano)

I got a friend now
I got a friend now (AB Kush, my friend now)
I got a friend now (right now)
I got a friend now (Tinny, my friend now)
He gives me money oh-oh, ohh-ohh
I got a friend now (daddy’s my friend now)
He gives me money oh-oh, ohh-ohh
I got a friend now (popsy na friend now)
I got a friend (got a friend)
Tycoon, my friend (got a friend)
Menace, my friend (got a friend)
Santus, my friend (got a friend)
Dangote, my friend (got a friend)
Got a friend (got a friend)
Adeleke, my friend (got a friend, richest)
(Got a friend, got a friend)

Whether na chocolate (got a friend)
All of us na one race (got a friend)
Anyhow we relate (got a friend)
We go see each other one day (got a friend)
Ge-ge (got a friend)
Dami, na friend (got a friend)
OBO, summer
Dee Kay, na friend (got a friend)
Aloma, na friend (got a friend)

Madjozi
Lyah
Ki-ki, ki-ki, ki
Hi nghena hi ti chichichi
Na ti MCC
Banyana ba ko DSG
Ko pitori va ri ke tshipi
O tlan thola backstage
Backstage o ka re ETV
That time re tletse o ka re CBD (yhowe)
Re kena o ka re OTP
Zaka ya di USD
O tla otlwa fela ping
Rena ga re tsena partyin’
Gang ya notification
I beg you pardon
I doubt mi ta ni kuma ni chayini
Five thou mi kuma va ni gayin
Hiku
Patrice imunghana wa mina
Mamkhize imnghana wa mina
Dokodela I mghana wa mina
Papa penny imnghana wa mina

I got a friend now
I got a friend now (Bobo, my friend now)
I got a friend now
I got a friend now (Tycoon, my friend now)
He gives me money oh-oh, ohh-ohh
I got a friend now (Asa, na friend now)
He gives me money oh-oh, ohh-ohh
I got a friend now (Khorlopho, na friend now)
Fresh

So you one, two
Ya na in the mood like wooh
And ya na carry two by two
So you one, two
Ya na in the mood like wooh
And ya na carry two by two

44, na friend
Lefty, na friend
Zuma, na friend
Morgan, na friend
Dre, na friend

T Jay, na friend
Shegzy, na friend
First lady, my friend
Iron lady, na friend
Dayo, na friend
Banko, na friend
Special, na friend
ECool, na friend
Tagbo, na friend
Olu, na friend
Casper, na friend
Pop Smoke, na friend
Jaffi Joe, na friend
Damn, Fresh on the beat

 

Track 16 – Fade ft. Bella Shmurda Lyrics

Yeah, I no fit to run away from God
Ke
(It’s a classic)
Ya life is a give away
Them wan some, let them take away
(Speroachbeatz)

Yeah, I no fit to run away from God
If not I go fade away (fade away)
Yeah, I no fit to run away from God (yeah, yeah)
Small time I go fade away

Na so the matter don cast
Na so e body papas omoge jo (yeah, yeah)
Yeah, Omotena ye na you fine pass
I swear your body carry pass
Aye ya ya (aye ya), aye ya ya ya

Oya, make you break your waist o
Another man down, another man down
Make you break your waist
Another man down, another man down
Baby, make you break your waist
Another man down, another man down
Make you show me way (ah)
Another man down, another man down

Just like that wonma so ah
Good or bad (ah)
Pain or gain (aye ah)
Fame or shame
No, they can’t relate

Mo mo popo kan loke po po
O mamu gbo, otu mu Coco
O mo soldier, otun mo mopol
Amukoko down to okoko
One life, give me one time (ah)
No lie (shekpe)

Yeah, mo mo popo kan loke po po (omotena slow wine)
O mamu gbo, otu mu Coco (baby don’t lie)
O mo soldier, otun mo mopol
Amukoko down to okoko

Yeah, your body figure eight on top
Baby don’t stop, slow whine
Do give away on top
Baby, don’t rush (yeah)
Yeah, come dine
You love me, I love you
You need me, I need you
Yeah, I love you, I need you
Come through baby let me touch your heart

Baby give me waist on top, I go pay on top
Eh I go pay on top
Girl as the gbedu don drop, your body contour
Yeah, your body contour
I want you (I want you), I need you girl
Your body (your body) dey please me girl

Yeah, just like that, o ma so ah
Good or bad (ah)
Pain or gain (aye ah)
Fame or shame

Yeah, mo mo popo kan loke po po (omotena slow wine)
O mamu gbo, otu mu Coco (baby don’t lie)
O mo soldier, otun mo mopol
Amukoko down to okoko
One life (another man down, another man down)
Give me one time (ah)
(Make you break your waist)
No lie (another man down, another man down)
(Baby, make you break your waist)

Yeah, mo mo popo kan loke po po (omotena slow wine)
O mamu gbo, otu mu Coco (baby don’t lie)
O mo soldier, otun mo mopol
Amukoko down to okoko (yeah)

If not for you I for fade away

 

Track 17 – On My Way ft. Sauti Sol Lyrics

LordSky on the beat
Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya (baddest)
Calibe osibaya (shekpe)
Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya
Calibe osibaya

My desire, ye
Ore you’re hotter than fire (amana)
Send down your fire
For a minute, eh, God of Elijah, Elijah
Sweetest taboo, ye
Baby let’s talk for a minute
Then I eat your small chops for a minute
And I won’t
And I won’t pause for a minute
Sweetest taboo, ye
Baby let’s talk for a minute
Then I eat your small chops for a minute
And I won’t, and I won’t

She said, girl you know
“E be like say you jazz, e be like say you jazz me”
Oh, ah, eh
She said, yeah she said
“E be like say you do, e be like say you do me”
Oh, ah, eh
She said (amana)
“I’m on my way”
Oh, ah, eh
She said (amana)
I’m on my way
She’s coming

Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya
Calibe osibaya (shekpe)
Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya
Calibe osibaya

My desire
To give you all you require
My supplier (my supplier)

Of happiness, you’re my fire, oh oh (fire, uh-uh)

My chérie nanga ee
Wewe ni my ride or die
Karibia baby come closer (come closer to me my love)
My chérie koko
Let me see you drop it low (drop it low)
Jiachilie dondosa (dondosa mama)
Hapo uliponifikisha ndo kileleni
Na wasije kunitenganisha na wewe mpenzi (wewe mpenzi)
Kwa wema umesifika nje na ndani
Tabibu wa moyo wangu we dakitari

She said (girl you know)
E be like say you jazz, e be like say you jazz me
Oh, ah, eh
She said (yeah she said)
“E be like say you do, e be like say you do me”
Oh, ah, eh
She said (amana)
“I’m on my way”
Oh, ah, eh
She said (amana)
“I’m on my way”
She’s coming

Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya
Calibe osibaya (shekpe)
Jabulana
Calibe osibaya
Calibe osibaya
Calibe osibaya

 

Leave a Response