TATAFO COLUMN- Nor use your vex rub others
Make your light shine for where dark. Try to make people wey they squeeze face happy. Try be better person wen go change the world small small. Whenever you dey vex, abeg nor use am rub others Onome day nor dey go well. She wake up with pepper body...